Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 44:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 So Judah and en brodas kon go back to Josef house. Josef still dey house, so dem kon fall dey beg am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 44:14
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Josef si Benjamin with dem, e kon tell en savant wey dey kare for en house, “Make yu take dis men go my house, den make yu kill one animal kon kook am, bikos dis men go chop with mi dis aftanoon.”


Josef brodas kon keep dia gifts dey wait make Josef kom for aftanoon, bikos dem don tell dem sey dem won chop with am.


Den en brodas kom fall for en front dey sey, “Na wi bi dis and wi bi yor savants.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ