Jenesis 42:33 - Holy Bible Nigerian Pidgin English33 Den di man wey bi di oga for di land kon tell us, ‘Na like dis I go take know if una dey good as una tok. Make una leave one among una brodas for here kon take food go give una family wey dey hongry for Kanaan. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |