Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 42:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 Wi bi twelf brodas from one family and na one man born all of us. One don die and as wi dey tok, di yonga one dey with awa papa for Kanaan.’

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 42:32
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

kon go meet en brodas sey, “Josef nor dey der again! So naw, where I won find am go?”


En brodas ansa, “Yor savants na from one house and wi bi twelf boys. Na one man for Kanaan born all of us. Di one wey yong pass dey with awa papa and one don die.”


But wi tell am sey, ‘Wi bi good pipol; wi nor kon spy or tif!


Den di man wey bi di oga for di land kon tell us, ‘Na like dis I go take know if una dey good as una tok. Make una leave one among una brodas for here kon take food go give una family wey dey hongry for Kanaan.


Benjamin tribe wey small pass, na dem dey front, den Judah leaders with dia group and di leaders for Zebulun and Naftali tribe, follow for back.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ