31 But wi tell am sey, ‘Wi bi good pipol; wi nor kon spy or tif!
Na one papa all of us get o-o; wi bi good pipol o-o! Abeg, yor savants nor bi tif at-all.”
Wi bi twelf brodas from one family and na one man born all of us. One don die and as wi dey tok, di yonga one dey with awa papa for Kanaan.’