26 So dem kon put dia food for dia donkey kon go.
If una really dey good, make una leave one among una broda for here, so dat una go fit take food go give una family wey dey hongry for Kanaan.
But una must bring una yonga broda kom meet mi. Den I go bilive una and una nor go die.” So Josef brodas do as e tok.
Den Josef orda sey make dem put food for dia bag kon put evribody money for dia bag back kon sey make dem help dem for dia journey. So en ofisas do as e tok.
Wen dem dey rest, one among dem open en sak make e give en donkey food and e kon si en money inside di sak.
Yu sure sey e go gri use en pawa take do yor heavy work?