48 Josef take all di food wey remain for Egypt for dat seven years kon keep dem for di main towns. Josef keep food wey dem gada for all di towns.
For di seven years wey food dey, wetin di land produce kon many well-well.
Di korn and rice wey Josef keep, many well-well like san-san wey dey near sea and e nor fit measure dem again, bikos dem too plenty.
So Josef kon make evribody for Egypt turn slave.