Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 41:47 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

47 For di seven years wey food dey, wetin di land produce kon many well-well.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 41:47
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Isaak harvest plenty well-well and e rish hundred times of wetin e plant dat same year, bikos God don bless am.


Seven years dey kom wen good tins go happen for Egypt.


For dis time, Josef na thirty years wen e start to serve Fero and dey kommand evribody for Egypt. Na Fero make Josef oga for di whole Egypt.


Josef take all di food wey remain for Egypt for dat seven years kon keep dem for di main towns. Josef keep food wey dem gada for all di towns.


Food go many for di land and seeds go even dey grow well on-top mountins. Make trees bear betta fruit like di trees for Lebanon and make pipol for di land dey grow well like betta grass for di field.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ