4 Den, di tin melu kon swallow di seven fine and fat melu and Fero kon wake-up.
e kon si seven melu wey fat and fine well-well dey kom out from di river go chop for di field.
Den e si seven melu wey dirty and tin dey kom for dia back from di river too and dem stand near di fat ones.
Den e sleep again kon dream anoda dream: E si seven korn head dey grow for one korn stik and dem dey fine and big well-well.
Wen Solomon wake-up, e kon undastand sey God don tok to am for dream. Den e go Jerusalem go stand for God Kovenant Box front kon offa burn and fellowship ofrin give God. Afta, e do party for all en ofisas.