36 Make dem keep all dis food for di land until di seven years wey honga go dey, go start. Like dis, di land go fit survive di honga.”
For dis good years wey dey kom, make dem gada all di food wey remain. And make Fero kommand dem to keep korn and oda tins, so dat di town go get food and dem go dey keep dem.
Dis advise dey good for Fero ear and all en ofisas.