Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 41:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 Di seven fat melu na seven years and di seven good korn na seven years too. Di two dreams get di same meaning.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 41:26
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dat na di rizin why man must live en papa and mama kon go stay with en wife and dem two go bikom one.


Den Josef tell am, “Na wetin yor dream mean bi dis: di three branches na three days.


So Josef ansa, “Na wetin yor dream mean bi dis: di three basket na three days.


e kon si seven melu wey fat and fine well-well dey kom out from di river go chop for di field.


Den Josef tell Fero, “Di two dream wey Fero dream get di same meaning. God don show Fero wetin E wont do.


Di seven tin melu wey kom afta di fat ones na still seven years and di bad korn wey still kom afta di good ones, na seven years wen honga go dey.


Seven years dey kom wen good tins go happen for Egypt.


For di seven years wey food dey, wetin di land produce kon many well-well.


Den e sleep again kon dream anoda dream: E si seven korn head dey grow for one korn stik and dem dey fine and big well-well.


Den di seven years wen tins good for Egypt kon finish.


“ ‘Na like dis una go take chop am: make una dress like who dey travel; wear una shoe kon hold una stik for hand. Make una rush chop am, bikos dis na Oga God Passova.


Den yu go make fifty gold hook take join di two set as one.


My king, yu si sey di stone kut komot from mountin, but nor bi human being hand kut am. E skata di iron, bronze, silva, klay and gold to pieces. God Almighty don show di king wetin go happen for future. I don tell yu yor dream and wetin e mean.”


bread and milk. Dem drink from di spiritual Rock wey follow dem go and dat Rock, na Jesus Christ.


Wi get three witness to show sey wetin wi dey tok, na true and dem bi:


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ