Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 41:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Den I si anoda seven korn head wey tin and wey sun don burn small dey grow kom out too.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 41:23
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“I still dream si seven korn head dey grow for one korn stik and dem fine and big well-well.


Di tin ones kon swallow di fat ones. So I tell all my priest and majishan, but nobody fit tell mi wetin di dreams mean.”


Den e still si anoda seven korn head wey tin and wey sun don burn small and dem dey grow kom out too.


Di pipol wey dey for doz land nor get pawa and fear won kill dem trowey. Dem bi like grass wey dey field or plant wey dey grow on-top roof, but wen strong sun kom out, dem go die.


Even doh Israel dey grow like betta grass, I go send hot desert breeze from east kom dry dia rivers and well. E go distroy evritin wey dem value.


Wen una plant breeze, una go harvest heavy rain. Una korn nor go produce bread. Even if e produce, na strenjas go chop am.


Efraim pipol go bi like plant wey en rut don dry and nor dey bear fruit again. Dem nor go get shidren and even if dem get, I go kill di ones wey dem like pass.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ