Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 41:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Di dirty melu kon swallow di fine ones.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 41:20
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So di yong man nor waste time as e go do di tin wey dem tell am, bikos e love Dinah, wey bi Jakob pikin well-well. True-true, na en dem dey honor pass for en papa house.


Den I still si seven dirty and tin melu dey kom for dia back from di river too and dem stand near di fat ones. I neva si dat kind dirty and tin melu before.


Wen dem don chop di fat ones finish, nobody go know sey dem chop anytin, bikos dem still tin as dem bi. Den I kon wake-up.


Den e si seven melu wey dirty and tin dey kom for dia back from di river too and dem stand near di fat ones.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ