2 e kon si seven melu wey fat and fine well-well dey kom out from di river go chop for di field.
Afta two years, Fero kon dream. As e stand near River Nile,
Den I si seven melu wey fine well-well dey kom out from di river go chop for di field.
Den e si seven melu wey dirty and tin dey kom for dia back from di river too and dem stand near di fat ones.
Papyrus plants fit grow for where river nor dey? Abi reed fit grow without wota?
Di place where di river dey flow from go dey smell and all di rivers go dry.
All di plants wey dey float on-top di river, go dry; evritin wey dem plant near River Nile go die and breeze go blow dem trowey.