13 Evritin happen just as e tell us. Fero give mi my work back kon hang di shief baker.”
Afta all dis tins don happen, di pesin wey dey serve wine for Egypt king and di pesin wey dey bake en bread kon make am vex.
Den Josef tell am, “Na wetin yor dream mean bi dis: di three branches na three days.
So make yu know naw sey, I don give yu pawa ova nashons and kingdoms; to rut and skata; to distroy, ova-take, ribuild and to plant well again.”
Dis vishon bi like di one wey I si before wen God kom distroy Jerusalem and di one wey I si near Chebar River. Den I fall face groun.