Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 40:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 So di one wey dey serve wine kon tell Josef en dream: “Inside my dream, e get one vine for my front.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 40:9
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Afta all dis tins don happen, di pesin wey dey serve wine for Egypt king and di pesin wey dey bake en bread kon make am vex.


Di vine get tree branches. Di vine kon dey grow dey fine and e kon dey produce ripe-ripe grape.


Fero wey bi king, vex well-well for en two ofisas


Dem ansa, “Wi dream one kind bad dream, but e nor get anybody wey fit tell us wetin di dreams mean.” Josef ansa, “Nor bi God dey tell pipol wetin dreams mean? Make una tell mi di dream.”


“My king, for yor vishon, yu si one big image wey stand for yor front! E dey shine well-well and fear nor let yu look am.


Afta, Daniel (wey en name na Belteshazzar wey bi my god name and di holy gods spirit dey with) kon enter. So I tell am my dream sey:


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ