21 Di one wey dey serve wine, Fero gi-am en work back.
For three days time, Fero go karry yu go back to yor ofis and yu go dey serve wine for Fero as yu dey do before.
Fero wey bi king, vex well-well for en two ofisas
Evritin happen just as e tell us. Fero give mi my work back kon hang di shief baker.”
Make Yu listin to di prayers wey mi and yor savants wey dey honor Yu, dey pray. Make Yu help mi today, so dat di king go sorry for mi.” For dat time, na mi dey serve di king wine.
Den for Nisan mont for di twenteth year wen King Atazazes dey rule. As e dey chop, I go gi-am wine and bikos e neva si my face like dat before,
Until di time rish for Josef to do wetin e dream and tok about, God still dey test en karata.