14 But make yu remember mi wen evritin dey okay with yu and make yu menshon mi to Fero wen di time rish, so dat I go komot from dis prison.
For three days time, Fero go karry yu go back to yor ofis and yu go dey serve wine for Fero as yu dey do before.
Den di man wey dey serve wine for Fero kon tell am, “Na today I know sey I don sin.
One day, David ask, “E get anybody wey remain for Saul family? If e dey, I go like do good for am, bikos of Jonatan.”
“But make yu dey kind to Barzillai shidren wey kom from Gilead kon kare for dem, bikos dem dey kind to mi wen I dey run from Absalom, yor broda.
Den e tell Jesus, “Wen yu rish yor kingdom, make yu remember mi!”
If God koll yu wen yu bi slave, make yu nor let am worry yu. But if yu fit get yor freedom, make yu get am.
So make una promise and swear with God name sey, bikos I dey good to una, una go dey good to mi and my family. Make una promise sey
Yor mind nor go judge yu bikos yu kill pipol wey nor do wrong or pay pipol back for wetin dem do yu. Wen God don give yu, my oga viktory, abeg make yu remember mi.”