10 Di vine get tree branches. Di vine kon dey grow dey fine and e kon dey produce ripe-ripe grape.
Fero cup dey my hand, so I take di grape kon press am put for di cup den give di cup to Fero.”
So di one wey dey serve wine kon tell Josef en dream: “Inside my dream, e get one vine for my front.
I go di place where dem plant walnut tree kon from der dey fine di valley bottom so dat I go si if di plants don grow or if dem dey shine well.
Di next day, Moses enter di tent and Aaron stik for Levi house kon dey grow well-well with leaf, den e form one kind fruit wey dem dey koll almond!
But wen Herod hear am, e sey, “John wey I sey make dem kut en head komot, don wake-up from deat!”