Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 4:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 If seven pipol go die bikos dem kill Kain, den seventy-seven pipol go die for Lamek.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 4:24
2 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But di Oga God kon sey, “Okay, if anybody kill Kain, seven pesin go die too from en family.” Den di Oga God kon put one special mark for en head, so dat anybody wey si am, nor go kill-am.


Jesus ansa am, “Nor bi only seven times I tell yu, but na four hundred and ninty times!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ