Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 4:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Adah kon born Jabal and e dey among doz wey first stay inside tent and get animals.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 4:20
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen di boys don big, Esau kon sabi katch animals; e sabi di work well-well, but Jakob na kwayet man wey dey stay house.


Lamek marry two wife; di first one name na Adah and di sekond one na Zillah.


Eve get belle again kon born anoda boy and en name na Abel. Abel dey kare for di animals, while Kain na farmer.


En broda name na Jubal and e dey among doz wey first play di harp and flute.


Na devil bi una papa and na di tin wey una papa wont, naim una dey do. E dey kill pipol from di biginnin and e nor dey support wetin good, as e nor get any good tin inside am. Anytime e dey tok, na di lie wey dey inside am, na-im e dey tok, e bi lie-lie pesin, bikos naim bi lie-lie papa.


Na faith make am stay as strenja for di land wey God promise am. Na inside tent en, Isaak and Jakob wey go inherit di same promise, stay.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ