Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 4:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Enoch kon born Irad and na Irad bi Mehujael papa. Mehujael born Metushael and na Metushael bi Lamek papa.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 4:18
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Esau marry from Kanaan and di woman name na Adah and na Elon wey kom from Hit bi en papa. E still marry Oholibama, wey bi Anah pikin and na Zibeon wey kom from Hiv, na en grand-papa.


Kain sleep with en wife and e get belle kon born boy wey e koll Enoch. Kain build one town kon name am, Enoch wey bi en pikin name.


Lamek marry two wife; di first one name na Adah and di sekond one na Zillah.


Wen Enoch don live for sixty-five years, e kon born Metuselah.


Wen Metuselah don live for one hundred and eighty-seven years, e kon born Lamek.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ