Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 4:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Den Kain tell di Oga God, “Abeg! My ponishment too big for mi!

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 4:13
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen ever yu try to plant seed for di groun, e nor go grow well for yu. Yu go dey waka anyhow for dis eart without house.”


Si! Yu dey porshu mi from di land and I must hide make Yu nor si mi. I go dey waka without house for dis eart; so anybody wey si mi, go kill mi.”


Dem nor get hope to kom out from darkness, bikos swod dey wait to kill dem trowey.


Yu must sofa for all di wiked and bad tins wey yu don do.” God don tok.


Dem still dey curse God wey dey heaven bikos of di sofa and di sore wey full dia body, but dem nor still gri turn from sin kom meet God.


Ice-blok wey heavy rish hundred pounds kon dey fall from heaven on-top pipol, but dem still dey curse God, bikos of dia sofa.


den di heat kon dey burn pipol, yet dem still dey curse God wey get pawa to stop dis sofa and dem nor gri turn from sin kom meet God or gi-am all di glory.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ