6 Judah kon marry wife give Er en first-born and di woman name na Tamar.
E stay for Paran wildaness. En mama go Egypt go bring wife kom for am.
Den promise with di Oga God name, di God for heaven and eart sey yu nor go allow my pikin marry one for doz local Kanaan wimen.
Den e kon born anoda boy and e koll am, Shelah and e born dis one for di town wey dem dey koll Kezib.
But Er, Judah first-born kon sin against God, so God kon kill-am.
Judah born Perez and Zera (wey en mama bi Tamar), Perez born Hezron and Hezron born Ram,