Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 38:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 So Hirah go back go tell Judah, “I nor si di ashawo for der. And di men for di place sey, ‘Dem neva ever si ashawo for der before.’ ”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 38:22
2 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E ask di men wey dey der sey, “Where di ashawo wey dey here for Enaim road?” Dem ansa am, “Wi neva si any ashawo for here before.”


Judah kon sey, “Make di ashawo keep doz tins for ensef. If not e go bi like sey wi nor bi betta pipol. I really send di yong goat go, but wi nor si am.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ