21 E ask di men wey dey der sey, “Where di ashawo wey dey here for Enaim road?” Dem ansa am, “Wi neva si any ashawo for here before.”
Den Judah kon give en friend Hirah from Adullam one yong goat make e go give di woman, so dat e go gi-am back all di tin wey e gi-am before, but wen Hirah rish der, e nor si am again.
So Hirah go back go tell Judah, “I nor si di ashawo for der. And di men for di place sey, ‘Dem neva ever si ashawo for der before.’ ”
Yu trowey yor beauti for portor-portor, bikos anybody wey kom meet yu, yu dey sleep with am and yor ashawo dey strong evriday.