9 Den, Josef dream anoda dream kon tell en brodas. “Make una si, I dream anoda dream. For dis dream, di sun, di moon and eleven stars kon bow down for mi.”
Wen e tell en papa and en brodas, en papa shaut for am kon sey, “Wetin bi dis dream wey yu dey dream? So mi, yor mama and all yor brodas go really kom bow down for yu?”
“Naw, make una kwik-kwik go tell my papa sey, ‘Dis na wetin Josef yor pikin tok: “God don make mi oga ova all di land for Egypt. So make yu kwik-kwik kom meet mi!
so dat una nor go get any blame and una go dey klean. God Pikin nor get fault; even doh una dey live for di world wey bad pipol dey, una go dey shine like stars,