Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 37:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 Dem take di koat go give Jakob sey, “Dis na wetin wi si. Make yu look am well weda na yor pikin Josef own or not.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 37:32
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make wi kill-am, trowey en body put for gutta, den wi go tell papa sey na wiked animal chop am. Den wi go si wetin go happen to en yeye dreams!”


Israel love Josef pass all en sons, bikos e don old before dem born am, so e kon make one special koat for am.


So dem take Josef koat kon kill one small goat, den soak am inside di blood.


Jakob look am well kon sey, “Na my pikin own! One wiked animal don chop am! So, Josef don really die for wiked animal hand?”


As dem dey bring am kom out, e kon sey make dem go tell en husband papa sey, “Na di man wey get dis tins give mi belle.” Den di woman sey, “Make yu find di pesin wey get dis seal, waist belt and rod.”


But wen dis yor pikin kom back afta e don waste all yor money with ashawo, yu kon kill di melu wey fat pass for am!’


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ