Jenesis 37:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English2 Na Jakob story bi dis: Josef wey bi seventeen years dey kare for di sheep with en brodas. Naw e bi small boy wey dey work with en papa wifes, Bilhah and Zilpah sons. Josef kon tell en papa bad tins about dem. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |