17 Di man kon sey, “Dem don komot dis aria, bikos I hear wen dem dey sey, ‘Make wi go Dotan.’ ” So Josef find en brodas go Dotan.
Josef ansa, “I dey find my brodas. Abeg make yu tell mi where dem and di animals dey.”
So di king sey, “Make una go find out where e dey, so dat I go send men go katch am kom.” Leta, dem kon tell di king, “Elisha dey for Dotan.”