Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 37:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Josef ansa, “I dey find my brodas. Abeg make yu tell mi where dem and di animals dey.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 37:16
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Josef rish Shekem, one man kon si am dey waka anyhow for di field, so di man ask am, “Na wetin yu dey find?”


Di man kon sey, “Dem don komot dis aria, bikos I hear wen dem dey sey, ‘Make wi go Dotan.’ ” So Josef find en brodas go Dotan.


My love, make yu tell mi! Na where yu won go feed yor animals today? Where yor sheep dem go for rest dis aftanoon? Make yu tell mi, if not I go dey waka up-and-down like ashawo for where yor friends and dia animals dey!


Man Pikin kom find and save pipol wey lost before.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ