40 Dis na di shiefs name for Esau family, akordin to dia family, place and dia names. Dem bi: shief Timna, shief Alvah, shief Jetet,
Dis na di kings wey rule for Edom land before any king rule for Israel:
Wen Akbor pikin, Baal-Hanan die, Hadad kon rule for der; di town name na Pau. En wife name na Mehetabel wey bi Matred dota and Matred na Me-Zahab dota too.
shief Oholibama, shief Elah, shief Pinon,
Den Edom leaders go fear well-well; di strong men for Moab go dey shake and di pawa wey Kanaan pipol get, go vanish.