Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 36:38 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

38 Wen Shaul die, Baal-Hanan wey bi Akbor son kon rule for der.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 36:38
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Samlah die, Shaul wey kom from Rehobot near di river kon rule too.


Wen Akbor pikin, Baal-Hanan die, Hadad kon rule for der; di town name na Pau. En wife name na Mehetabel wey bi Matred dota and Matred na Me-Zahab dota too.


Wen Shaul die, Baal-Hanan wey Akbor born kon take-ova as king.


Wen Baal-Hanan die, Hadad wey kom from Pau kon take-ova as king. En wife name na Mehetabel, wey bi Matred pikin and na Me-Zahab bi Matred mama.


Na Baal-Hanan from Geder dey keep di olive and sikamore trees (wey dey di west land for under di hills). While Joash dey keep di olive oil.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ