Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 36:34 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

34 Wen Jobab die, Husham wey kom from Teman kon rule for der.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 36:34
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Elifaz sons na: Teman, Omar, Zefo, Gatam and Kenaz.


Di shiefs among Esau shidren; among en first-born Elifaz sons na: shief Teman, shief Omar, shief Zefo, shief Kenaz,


Wen Bela die, Jobab wey bi Zera wey kom form Bozrah kon rule for der.


Wen Husham die, Hadad wey bi Bedad pikin kon win Midian pipol for Moab land, den e rule for der. Di town name na Avit.


Wen Jobad die, Husham wey kom from Teman land kon take-ova as king.


Job three friends hear wetin dey happen to am, so dem kon sey dem go-go greet am. Dia names na Elifaz from Teman, Bildad from Shuh and Zofar from Naamah.


Dis na wetin God wey mighty tok about Edom: “Teman pipol nor sabi judge well again? Who dey advise Edom nor fit tell dem wetin dem go do? Abi all dia sense and wisdom don vanish?


Naw, I don tok sey I go ponish Edom kon kill evribody with dia animals for der. I go distroy dia land from Teman town go rish Dedan town and di pipol go die for war.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ