Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 36:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 E still marry Basemat wey bi Nebaiot sista and na Ishmael bi dia papa.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 36:3
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dis na Ishmael pikin names akordin to as dem write am: Nebaiot (Ishmael first-born), Kedar, Adbeel, Mibsam,


Wen Esau don rish forty years, e kon marry Judit wey bi Beeri pikin and Beeri kom from Hit. E still marry Basemat wey bi Elon wey Het pikin born.


So Esau go Ishmael kon marry Mahalat wey bi Nebaiot sista and na Ishmael, Abraham pikin born am. E marry dis one join di wifes wey e get before.


Dis na Esau sons name: Elifaz wey Esau wife Adah born; Reuel wey Esau wife Basemat, born.


Esau marry from Kanaan and di woman name na Adah and na Elon wey kom from Hit bi en papa. E still marry Oholibama, wey bi Anah pikin and na Zibeon wey kom from Hiv, na en grand-papa.


Adah born Elifaz for Esau and Basemat born Reuel.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ