Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 36:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Seir wey kom from Horite na en sons for di land bi dis: Lotan, Shobal, Zibeon, Anah,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 36:20
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

and Horite pipol for dia hill kountry wey stay Seir go rish El-Paran wey dey near di wildaness.


All dis na Esau (wey bi Edom) sons and dia shiefs.


Esau marry from Kanaan and di woman name na Adah and na Elon wey kom from Hit bi en papa. E still marry Oholibama, wey bi Anah pikin and na Zibeon wey kom from Hiv, na en grand-papa.


Dishon, Ezer and Dishan. Dis na di shiefs from Horite wey bi Seir shidren-shidren for Edom land.


Before-before, na Hor pipol dey stay for Seir, but Esau shidren-shidren drive and distroy dem, den kon stay der, just as Israel pipol do to di land wey dem take and na God give dem dis land.)”


Dis na wetin E do for Esau shidren-shidren for Seir, wen E distroy Hor pipol, so dat dem go fit stay for der till today.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ