12 Elifaz wey bi Esau pikin, en girl-friend Timna kon born Amalek for am. Dis na di sons wey Esau wife Adah, born.
Den dem go fight En-Mishpat (wey bi Kadesh) and dem win evry kountry wey dey for Amalek aria, even Amor pipol wey dey stay Hazazon Tamar.
Elifaz sons na: Teman, Omar, Zefo, Gatam and Kenaz.
Reuel sons na: Nahat, Zera, Shammah and Mizzah. Na Esau wife Basemat born dis shidren.
Lotan sons na Hori and Homam; Lotan sista na Timna.
Elifaz shidren na: Teman, Omar, Zefi, Gatam, Kenaz, but Timna still born Amalek for am.
Make una nor hate Edom or Egypt pipol, bikos Edom pipol na una brodas and una stay as strenjas for Egypt.