Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 34:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 If wi do wetin dem tok, all dia animals and propaty go bi awa own. Make wi just gri with dem and dem go stay with us.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 34:23
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But na only for one kondishon di men go agri to stay with us as one family and na sey, evry man among us go sekonsaiz as dem sekonsaiz too.


All of dem leave di gate afta dem don listin to Hamor and en pikin Shekem and all di men kon go sekonsaiz, dat is all of dem wey kom di town gate.


Pesin wey dey tok trut, go live betta and happy life, but dem go ponish yu, if yu dey hurry to get money.


E kon tell di pipol wey dey sell dove, “Make una karry all dis tins komot for here. Make una nor turn my Papa house to market.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ