22 But na only for one kondishon di men go agri to stay with us as one family and na sey, evry man among us go sekonsaiz as dem sekonsaiz too.
Yu and yor shidren-shidren must agri to sekonsaiz evry boy pikin among una.
“Dis men nor dey look for trobol; make dem stay for awa land kon sell with us, bikos di land big rish for all of us. Make wi marry dia dotas as awa wifes and make wi give dem awa dotas as dia wifes too.
If wi do wetin dem tok, all dia animals and propaty go bi awa own. Make wi just gri with dem and dem go stay with us.”