Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 34:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Na only one tin go make us agri with una and dat na if una go gri bi as wi bi and evry man among una go sekonsaiz.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 34:15
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu and yor shidren-shidren must agri to sekonsaiz evry boy pikin among una.


Dem sey, “Wi nor fit do dis tin; wi nor fit give awa sista to pesin wey dem neva sekonsaiz, bikos dat go bi disgrace for us.


Den wi go give una awa sista kon take una own too; wi go stay with una and wi go bi one family.


My brodas and sistas, Abeg, make una bi like mi, as I don bi like una, bikos una nor do mi any bad tin!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ