Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 34:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Una go dey stay with us and una fit enter dis land wen ever una wont. Make una stay and sell for here kon get propaty for here too.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 34:10
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So make wi separate. Choose any part for di land wey yu wont. Make yu go one side, while I go-go di oda side.”


Den di king sey, “Si, na my land bi all dis place wey yu dey si so, make una choose anywhere una like to stay.”


Shekem still tok to Jakob and en sons sey, “Make una forgive mi and anytin wey una ask mi, I go give una.


Make una allow us marry from una. Make una give us una dotas and make una marry awa dotas too.


But una must bring una yonga broda kon meet mi, so dat I go know sey una dey good and una nor bi tif. Den I go give una broda back to una and una go fit waka as una like for dis land.’ ”


Israel stay for Egypt, for Goshen and dem kon get land for der.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ