7 Den Leah kom with en shidren kon bow, before Rashel and en pikin Josef kon bow for am.
Di savants first kom bow with dia shidren for Esau.
Esau kon ask, “Wetin dey yor mind wey make yu send all dis tins kon give mi?” Jakob ansa, “My oga, na make yu for forgive mi.”