Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 33:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 So, dat day, Esau kon go back to Seir.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 33:16
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jakob send message go meet en broda Esau for Seir wey dey for Edom land


So Esau sey, “Make I leave some among my men with yu.” Jakob ansa, “Why yu still won do like dat? My oga, yu don try well-well.”


But Jakob travel go Sukkot where e for build house for ensef and en animals. Dat na why dem dey koll dat place Sukkot.


All di five rulers for Filistia go meet Delilah kon sey, “Make yu deceive Samson, so dat e go tell yu wetin make am dey strong and how dem fit take stop am. Den yu go find way take tie am with rope well-well. Afta evritin, each of us go give yu 1,000 one hundred silva.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ