Jenesis 33:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English10 But Jakob sey, “If yu know sey yu don forgive mi, den make yu take all dis gift wey I bring kom give yu. Bikos as I don si yor face and yu don forgive mi, e just bi like sey na God face I dey si. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Absalom ansa, “Bikos yu nor gri kom wen I sey make yu kom. I wont make yu go meet di king kon ask am: ‘Wetin make mi komot from Geshur kom stay here? E for betta for mi pass dis place wey I dey so.’ ” Absalom still sey, “I wont make yu arrange for mi make I si di king and if I dey guilty, make dem kill mi.”