Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 33:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Jakob look up kon si Esau dey kom with 400 men. So e kon divide di shidren among Leah, Rashel and en two savant.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 33:1
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E pak dem give en savants and dem separate dem, den e sey, “Make una dey go for front and make una make sure sey dem nor join togeda.”


Dat na why till today, Israel pipol nor dey chop di meat wey dey lap, bikos di man tosh Jakob lap.


E put di savant and dia shidren for front, den Leah and en shidren, den Rashel and en pikin kon follow for back.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ