Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 32:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 Dat na why till today, Israel pipol nor dey chop di meat wey dey lap, bikos di man tosh Jakob lap.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 32:32
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen di man si sey e nor fit beat Jakob, e kon shift di bone for Jakob lap komot from where e dey.


E nor fit waka well as e dey pass Penuel land, bikos of en lap wey dey pain am, so sun kon dey beat am.


Jakob look up kon si Esau dey kom with 400 men. So e kon divide di shidren among Leah, Rashel and en two savant.


King Jeroboam for Israel, guide and build wall round Shekem town, wey dey di hill kountry for Efraim kon stay der for sometaim. Den e komot for der kon go build and guide Penuel town.


So Gideon go Penuel go meet di pipol wey dey der kon beg dem for di same tin, but dem ansa am, just like Sukkot leaders.


Bikos of dis, go rish today, nobody fit enter Dagon temple again, bikos anybody wey won enter di temple for Ashdod, go first mash Dagon head pass.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ