Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 32:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 Den di man sey, “Make yu allow mi dey go, bikos day don dey break.” But Jakob ansa, “I nor go let yu go, unless yu bless mi.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 32:26
19 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen di man si sey e nor fit beat Jakob, e kon shift di bone for Jakob lap komot from where e dey.


Den di man ask Jakob, “Wetin bi yor name?” Jakob ansa, “My name na Jakob.”


Jabez kon pray, “Israel God, make Yu bless mi and let my land big well-well. Make yor hand dey with mi kon save mi from trobol, so dat sofa nor go kill mi!” So God kon ansa en prayer.


Make God show us en favor and bless us! Make E always dey happy with us!


Naw, make yu leave mi, so dat as I dey vex, I go distroy all of dem and I go make anoda great nashon from yu.”


As I waka pass dem small, I kon si di pesin wey I love. I hold am tight and I nor wont make e go, so I take am go my mama house; to di bedroom where e for get my belle.


Yor head fine like Mount Karmel. Yor hair dey shine like design wey dey di king garment. Di wey e fine, dey sopraiz di king well-well.


Di Oga wey bi Israel pipol God wey dey holy; di Pesin wey dey make awa future betta, don sey, “Yu nor get rite to kweshon mi about my shidren or tell mi wetin I go do!


Nobody dey pray to Yu again; nobody dey kom meet Yu for help again. Yu don hide yorsef and abandon us, bikos of awa sins.


E fight with God angel kon win. E beg di angel make e bless am. E meet God for Bethel and God kon tok with am for der.


Inside all dis tins, awa joy don dey full, bikos Jesus love us!


So my friends, make una dey strong and nor let anytin shake una. Make una always dey do God work, bikos una know sey, evritin wey una do for God, get gain.


So make yu leave mi make I distroy all of dem komot from dis eart. Den I go make strong and mighty pipol from yor shidren-shidren.”


Wen Jesus still dey dis eart, e pray and kry to God wey go save am from deat. God hear en prayers, bikos e obey God for evritin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ