Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 32:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 E tell di savant wey dey front-front sey, “Wen my broda Esau meet and ask yu sey, ‘Na who bi yor oga? Where yu from dey kom? Who get all dis animal wey yu dey guide?’

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 32:17
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E pak dem give en savants and dem separate dem, den e sey, “Make una dey go for front and make una make sure sey dem nor join togeda.”


Den make yu sey, ‘Dem bi yor savant Jakob own. E send dem as gift kon give yu, Esau awa oga. Jakob sef dey kom for awa back.’ ”


But Jakob by ensef kon waka go dia front and e bow face groun seven times as e dey waka near en broda.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ