Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 31:54 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

54 and Jakob offa sakrifice for di hill kon koll en men kom chop bread. Dem chop bread kon sleep for di hill dat nite.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 31:54
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di pikin grow kon stop to suck. Abraham do betta party for di day wen Isaak stop to suck.


Wen dem sidan make dem bigin chop, dem kon si some karavan wey karry Ishmael pipol dey kom from Gilead. Dia kamel karry spice, balm and myrrh dey go Egypt.


Den Jetro sakrifice and burn ofrin for God. So Aaron and all di eldas for Israel join Moses wife papa chop di food for God present.


Di prince wey dey rule naw fit go der go chop di holy food for my present. E go enter kon pass di big room for inside, go out.”


Di girls ansa, “Yes! Make una still waka go strait. But una go waka fast, bikos na today e kom di town and di pipol dey do sakrifice for di altar wey dey di hill.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ