52 Na dem go bi witness and I nor go ever pass di stones kom meet yu and yu too nor go ever pass kom meet mi, bikos yu won kon fight mi.
Laban kon sey, “Dis stones na witness between yu and mi today.” Dat na why dem koll am Galeed
Den Laban tell Jakob, “Si dis stones and di pila wey wi build between us.
Abraham and Nahor God, dia grand-papa God go judge between yu and mi.” So Jakob kon swear with di God wey en papa Isaak dey fear
but na to remind us and una and awa shidren-shidren sey, wi go woship God for en present with burn ofrin, sakrifice and peace ofrin. Den, tumoro una shidren-shidren nor go fit tell awa own sey, ‘Una nor get rite to woship God.’