Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 31:47 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

47 Laban koll am Jegar-Sahaduta, but Jakob koll am Galeed.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 31:47
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Jakob tell en men, “Make una gada stones.” And dem gada many stones wey high like mountin den dem kon chop for der.


from der, dem kon go Gilead and Kadesh for Het aria. Den dem go Dan and from Dan, dem kon go west for Sidon side.


Since wi get many witness wey surround us, e good make wi drop evry load and sin wey dey make us fall, so dat wi go use awa mind live di life wey God wont.


Reuben tribe, Gad tribe and half of Manasseh tribe kon name di altar and sey, “Really e go dey remind us sey na di Oga bi God.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ